Sponsored

@Ibekwe
20 Posts
2 Photos
0 Videos
Lives in Port Harcourt
From Imo
Male
18/08/2008
-
0 Comments ·0 Shares ·0 Reviews
-
Hisense the official partner of Real Madrid noHisense the official partner of Real Madrid ⚽ no0 Comments ·0 Shares ·0 Reviews
-
Galatasaray dey find person wey go replace Victor Osimhen, and dem don set eye on Álvaro Morata, wey don win Champions League two times!
Dem say dem want Morata because Napoli no gree sell Osimhen for €65 million, say dem want €75 million instead.
But wait, Morata wey don play for Real Madrid, Juventus, Chelsea, and Atlético Madrid, go come Galatasaray? Na big fish dem dey catch o!
Fabrizio Romano, wey be transfer expert, say Galatasaray dey talk to AC Milan to sign Morata, and all parties dey eager to complete the deal.
If dem succeed, e go pain me! Napoli shaa wan frustrate our Nigeria brotherGalatasaray dey find person wey go replace Victor Osimhen, and dem don set eye on Álvaro Morata, wey don win Champions League two times! Dem say dem want Morata because Napoli no gree sell Osimhen for €65 million, say dem want €75 million instead. But wait, Morata wey don play for Real Madrid, Juventus, Chelsea, and Atlético Madrid, go come Galatasaray? Na big fish dem dey catch o! Fabrizio Romano, wey be transfer expert, say Galatasaray dey talk to AC Milan to sign Morata, and all parties dey eager to complete the deal. If dem succeed, e go pain me! Napoli shaa wan frustrate our Nigeria brother 🤦♂️0 Comments ·0 Shares ·0 Reviews -
I don weak omahlay fan come dey make Omahlay look like e no get fans 169k followers since
Even omahlay weak
#music #factsdaily #davido #omahlay #wizkid #DAX #afrobeatsI don weak omahlay fan come dey make Omahlay look like e no get fans 169k followers since 🥺🥺 Even omahlay weak 😭 #music #factsdaily #davido #omahlay #wizkid #DAX #afrobeats0 Comments ·0 Shares ·0 Reviews -
-
-
So you think say that your 2 months food no go finish before two monthsSo you think say that your 2 months food no go finish before two months 😅0 Comments ·0 Shares ·0 Reviews

More Stories