Galatasaray dey find person wey go replace Victor Osimhen, and dem don set eye on Álvaro Morata, wey don win Champions League two times!
Dem say dem want Morata because Napoli no gree sell Osimhen for €65 million, say dem want €75 million instead.
But wait, Morata wey don play for Real Madrid, Juventus, Chelsea, and Atlético Madrid, go come Galatasaray? Na big fish dem dey catch o!
Fabrizio Romano, wey be transfer expert, say Galatasaray dey talk to AC Milan to sign Morata, and all parties dey eager to complete the deal.
If dem succeed, e go pain me! Napoli shaa wan frustrate our Nigeria brother

If dem succeed, e go pain me! Napoli shaa wan frustrate our Nigeria brother 🤦♂️
0 Comments
·0 Shares
·0 Reviews