Some Rivers PDP stakeholders dey react to di statement wey di FCT minister, Nyesom Wike tok, wey accuse members of di Party sai dem dey try bring am down instead of trying to resolve di leadership crisis.
Remember sai di minister, wey be di former Rivers State govoo, make di comment during one media chat on Wednesday.
For interview wey our tok tok person get with am, di former Spokesperson of Rivers PDP Campaign Council, Ogbonna Nwuke, tok sai di FCT minister’s comment no go affect di reconciliatory moves wey stakeholders of di party dey make.
Mr Nwuke still urge di FCT Minister sai make eim watch how dem go repair di internal crisis for di party by those wey dey interested for di party unity.