Upgrade to Pro

I went to the park yesterday to make inquiry of how much they charge from Calabar to Port Harcourt.
I had the following conversation with the driver.
Me: Good afternoon sir.
Him: Good afternoon dear, welcome to peace mass transit how can I help you.
Me: Sir please, from calabar to PH is how much now.
Him:10500
Me: Ha that's too much na, apart from hike in fuel price did the road grow long again .
Him: That is how we see it na, Nigeria has happened to us.
Me: This is the same place I traveled to and fro for 5k when I came to buy post Utme form
Him: u dey go abi u no dey go,go and buy ticket and stop complaining by next week now you fit pay higher. Remember Christmas is on the way.
Me: I don't want to go again I want do waybill how much for waybill.
Him: It depends on what you want to waybill.
Me: It's just 1 big Ghana must go.
Him: Ok na 5k
Me: 5k for one bag oga you no go like collect 3k biko , see I am a student help me.
Him: Oya wey the bag.
Me: Let me rush and get it but oga abeg the bag go dey on top other bags where air go dey reach am.
Him: Go fast before the car go full
Me: Oga your contact I go dey late, I want pick something, make I call my neighbor she go help me carry the bag come, if you see anybody with Big Ghana must go for waybill. , na me get am.
Him: Come wetin dey the Ghana must go wey you want waybill.
Me: Oga na Christmas goat and clothooo. No go rush open the bag, the goat is very stubborn.
I said to myself anyway na way, na to waybill myself like this the waybill

Copied
I went to the park yesterday to make inquiry of how much they charge from Calabar to Port Harcourt. I had the following conversation with the driver. Me: Good afternoon sir. Him: Good afternoon dear, welcome to peace mass transit how can I help you. Me: Sir please, from calabar to PH is how much now. Him:10500 Me: Ha that's too much na, apart from hike in fuel price did the road grow long again 🙄. Him: That is how we see it na, Nigeria has happened to us. Me: This is the same place I traveled to and fro for 5k when I came to buy post Utme form 😥 Him: u dey go abi u no dey go,go and buy ticket and stop complaining by next week now you fit pay higher. Remember Christmas is on the way. Me: I don't want to go again I want do waybill how much for waybill. Him: It depends on what you want to waybill. Me: It's just 1 big Ghana must go. Him: Ok na 5k Me: 5k for one bag oga you no go like collect 3k biko , see I am a student 🙏 help me. Him: Oya wey the bag. Me: Let me rush and get it but oga abeg the bag go dey on top other bags where air go dey reach am. Him: Go fast before the car go full Me: Oga your contact I go dey late, I want pick something, make I call my neighbor she go help me carry the bag come, if you see anybody with Big Ghana must go for waybill. , na me get am. Him: Come wetin dey the Ghana must go wey you want waybill. Me: Oga na Christmas goat and clothooo. No go rush open the bag, the goat is very stubborn. I said to myself anyway na way, na to waybill myself like this the waybill 👇👇👇👇 Copied
Neutral
1