Instead of all these Abóki Okada riders to tell you they don’t know the place you are going, they will just call price for you.
Today, I decided to teach one of them a lesson.
ME: Bike, Bike, you dey go?
ABÓKI :Oga where you dey go?
ME: Russia, How much?
ABÓKI : Kai! Oga how much you go pay?
ME: You tell me how much you go collect...
Abóki : β¦300 Oga.
ME: Haa? Russia no far na, no be β¦100?
Abóki : I know the place Oga, pay β¦200 gaskia!
ME: Oya make we dey go...
(Abóki Starts Bike)
We move...
Since 2 hours on bike, we are still on our way to Russia.
Abóki don drive round town and I’m enjoying the ride.
ABÓKI : Oga, I never reach?
ME: No ooo! E remain small; but you say you know the place?
ABÓKI : Yes I know am Oga e dey for front but your möney e don pass β¦200.
ME: No wàhálà, I go Add β¦50... Just continue...
My people, I go gist una how e take end. But not now sha, we still dey road .
Today, I must reach Russia

Instead of all these Abóki π³ OkadaποΈ riders to tell you they don’t know the place you are going, they will just call price for you.
Today, I decided to teach one of them a lesson.ππ€π€ππ
MEπ§: Bike, Bike, you dey go?
ABÓKI π³:Oga where you dey go?
MEπ§: Russia, How much?
ABÓKI π³: Kai! Oga how much you go pay?
MEπ§: You tell me how much you go collect...
Abóki π³: β¦300π΄ Oga.
MEπ§: Haa? Russia no far na, no be β¦100π΄?
Abóki π³: I know the place Oga, pay β¦200π΄ gaskia!
MEπ§: Oya make we dey go...π
(Abóki Starts Bike)
We move...ποΈππππ
Since 2 hours on bikeποΈ, we are still on our way to Russia.π₯²π€
Abóki π³ don driveποΈ round townπ£οΈ and I’m enjoying the ride.ποΈπππ€π
ABÓKI π³: Oga, I never reach?π
MEπ§: No ooo! E remain small; but you say you know the place? π
ABÓKI π³: Yes I know am Oga e dey for front but your möney e don pass β¦200π΄.
MEπ§: No wàhálà, I go Add β¦50... Just continue...ππ₯±
My people, I go gist una how e take end. But not now sha, we still dey road ποΈπ£οΈπ₯²π.
Today, I must reach Russiaππππππ
0 Comments
0 Shares
0 Reviews