Upgrade to Pro

#MissingPerson

We dey find 17yrs old Esther Ossai wey dey stay with her parents for Okuokoko.

Na since on Tuesday she comot from house say she dey go work and nobody don see her since that day.

Abeg anybody wey get any useful information wey fit lead to her whereaabout kindly call 07045738309 or visit my DM.

Abeg if you no still get any useful information still try share this post make others for see am.

Thank you in Jesus name.
#MissingPerson We dey find 17yrs old Esther Ossai wey dey stay with her parents for Okuokoko. Na since on Tuesday she comot from house say she dey go work and nobody don see her since that day. Abeg anybody wey get any useful information wey fit lead to her whereaabout kindly call 07045738309 or visit my DM. Abeg if you no still get any useful information still try share this post make others for see am. Thank you in Jesus name.