Lagos State Police Command don clear tori say di 45-year-old teacher, Stella Nwadigbo wey chop arrest on top accuse say she physically assault 3-year-old Abayomi Michael, no be di mother of di boy.
Dis dey come afta tori spread say Madam Nwadigbo wey be teacher for Christ-Mitots School for Ikorodu na di mama of di boy.
Tok-tok pesin of di command Ben Hundeyin wey give di clarification, add say Madam Nwadigbo still dey dia custody.
On Wednesday, police arrest di teacher afta pipo express displeasure on how she take slap one 3-year-old pupil as she dey teach am for school.
Videos wey spread on social media show as di teacher hit di 3-year-old, wey don ginger reactions.

0 Comments
0 Shares
0 Reviews