Sponsored
One thing wey I like about my kwantri people be say we no dey allow make outsiders opprEss or insUlt our people.

We fit dey f!ght each other but once anoda person choke mouth we go join hands give di person vawulence na why I like Nigerians.

Wetin make me dey tok like this be say, I watch one video wey Michelle Alozie dey inside Jet ski with her friends na im one of her friends use play tell Michelle Alozie say na she go drive di Jet Ski.

Michelle Alozie reply her say, this one you dey tok say you sabi drive am if water carry me Nigerians no go take am lightly with you oo e go be Nigeria vs Mexico wAr if e happen o so just stay safe unless say you won find my people wahala.

Nigeria too sweet na just say.......
One thing wey I like about my kwantri people be say we no dey allow make outsiders opprEss or insUlt our people.😄 We fit dey f!ght each other but once anoda person choke mouth we go join hands give di person vawulence na why I like Nigerians. Wetin make me dey tok like this be say, I watch one video wey Michelle Alozie dey inside Jet ski 🎿 with her friends na im one of her friends use play tell Michelle Alozie say na she go drive di Jet Ski. Michelle Alozie reply her say, this one you dey tok say you sabi drive am if water carry me Nigerians no go take am lightly with you oo e go be Nigeria vs Mexico wAr if e happen o so just stay safe unless say you won find my people wahala.😄 Nigeria too sweet na just say.......🤦
0 Comments 0 Shares 0 Reviews
Sponsored
Sponsored
Sponsored
Sponsored