Sponsored
I buy 40gb🥹
Na to use play COD And free fire o
I first go check ma apps, my withdrawals don enter.
I enter YouTube, check one or two.
I go Facebook, looking for memes, I Carry some.
Time been dey 11.
I put call of duty on download.
I no know wetin happen na for morning around 10 I wake up. Bar3 don low reach 26. My data wey I buy with 5k 40gb reduce to 2gb.
Omo e dey pain oo. I come behave say make I just read novel. Since na shock I still dey . I read novel, sleep come. I wake up, common to open WhatsApp message, e no open🥹. I off data, on am back, nothing happen 🥹.
I say it was network. I con gather mind check data balance . They say you do not have any active data bundle 🤝🏿.
I still dey mad. I go come back after settling with Airtel.
Call of duty no enter my phone, data reduce to 2gb , nobody in my house normally stay awake from 11 to dawn apart from me. I off data by ten. Ten Am, like 10:00Am 2gb remaining,
Now na you don't have an active data bundle 🥹
Can we clap for Airtel🥹
I buy 40gb🤧🥹 Na to use play COD And free fire o I first go check ma apps, my withdrawals don enter😁. I enter YouTube, check one or two.🧘 I go Facebook, looking for memes, I Carry some.😘 Time been dey 11🧐🕚. I put call of duty on download. I no know wetin happen 🤧 na for morning around 10 I wake up. Bar3 don low reach 26. My data wey I buy with 5k 40gb 😭😖 reduce to 2gb😭🙆😫. 😭😭 Omo e dey pain oo😭😭. I come behave say make I just read novel. Since na shock I still dey . I read novel, sleep come. I wake up, common to open WhatsApp message, e no open🥹. I off data, on am back, nothing happen 🥹. I say it was network. I con gather mind check data balance 😞. They say you do not have any active data bundle 🤝🏿. I still dey mad. I go come back after settling with Airtel. Call of duty no enter my phone, data reduce to 2gb 😡, nobody in my house normally stay awake from 11 to dawn apart from me. I off data by ten😞. Ten Am, like 10:00Am 2gb remaining, Now na you don't have an active data bundle 🥹 Can we clap for Airtel🥹👏😭
0 Comments 0 Shares 0 Reviews
Sponsored
Sponsored
Sponsored
Sponsored