Upgrade to Pro

Omo see my mama sha bcuz of say i draw tatoo and she see na she go boil better hot water say she wan clean the tatoo may police no go catch me ooo abeg wetin make i do o na only meand her dey inside room