Upgrade to Pro

#DaSpaceSetterSHAKER

1. If be3st is main to be on standing position forever e for get bondoooo falling wall of Jericho make some noise

2. So you no fit drink from your friend bottle without cleaning de mouth of the bottle but you fit give girl head wey just visit you for the first time nice 1 mr trust issues

3. Na this year PSquare for sing E NO EASY make I for add my verse inside

4. Dem put am you cry Dem remove am you cry and hold am Kai children with wahala na 5&6

5. If you like wear skirt cover your feet Angela Dem go still knack you

6. How can he hurt such a beautiful and respectful lady like you Sister stand well oooo he's About to finish the reminant

7. Nothing concern social media oooo if you like you ugly anytime you post we will be like awwwn SO CUTE but you self Sabi say you no fine🚶🏼🚶🏼🚶🏼
8. Imagine giving him Doggystyle.. only for you to turn back and see how he's enjoying yougbam he's holding his NOISE

9. No vex say she de snub your chat oooo most Dem can't read... Na to view status

10. Imagine carrying hair of 250k for head wey no fit sing 9ja new anthem 🚶🏼🚶🏼🚶🏼🚶🏼

11. Hustle ooo so that if your tea too hot make you add milk not water

12. No woman will choose 6 packs over six carsooooo leave GYM ooo

#DaSpaceSetter..
🤣🤣🤣🤣🤣🤣#DaSpaceSetter🤣🤣🤣SHAKER 1. If be3st is main to be on standing position forever 🙄🙄e for get bondoooo falling wall of Jericho make some noise 🤣🤣🤣 2. So you no fit drink from your friend bottle without cleaning de mouth of the bottle 🤔🤔🤔but you fit give girl head wey just visit you for the first time 🙄🙄nice 1 mr trust issues 🤣🤣🤣 3. Na this year PSquare for sing E NO EASY🙄🙄 make I for add my verse inside 😭😭😭 4. Dem put am you cry🙄🙄 Dem remove am you cry and hold am Kai 🙄🙄 children with 🍼🍼🍼wahala na 5&6🙈🙈🙈 5. If you like wear skirt cover your feet🙄🙄🙄 Angela Dem go still knack you 🤣🤣🤣 6. How can he hurt such a beautiful and respectful lady like you 🙄🙄 Sister stand well oooo he's About to finish the reminant 🤣🤣🤣🤣 7. Nothing concern social media oooo if you like you ugly 🙄🙄 anytime you post we will be like awwwn 🙈🙈 SO CUTE but you self Sabi say you no fine🚶🏼🚶🏼🚶🏼 8. Imagine giving him Doggystyle.. only for you to turn back and see how he's enjoying you🙄🙄gbam he's holding his NOISE 🤣🤣🤣 9. No vex say she de snub your chat oooo most Dem can't read... Na to view status 🤣🤣🤣 10. Imagine carrying hair of 250k for head wey no fit sing 9ja new anthem 🚶🏼🚶🏼🚶🏼🚶🏼 11. Hustle ooo so that if your tea too hot make you add milk not water🤣🤣🤣🤣 12. No woman will choose 6 packs over six carsooooo leave GYM ooo🤣🤣🤣 #DaSpaceSetter..