Upgrade to Pro

LAUGH ABEG YOU DESERVE IT

1. Fowl wey my friend wan use give native doctor Nkechi don use am cook fried rice

I go gist ona later, there is fire on the mountain now

2.If gøvernment see crūde oil for your house na them get am

But if they see igbo for your backyard na you get am

3. Nigeria education no balance at all

secøndary school teachers they'll teach when you get to the university....

University Lecturers be like you must have come across this in your secondary school

4.lawyer defend you for fraud case finish

you still get mind run fake alert for am

shaaaiiii uncle... Why

5. Favour no be say your boyfriend stingy oo

nah the girlfriends too plenty, before e reach your turn salary don finish

6.babalalo wey suppose stop rain for wedding, say na rain hold am for where he go buy material

7.when somebody dies Americans be like oh he's deâd

Nigerians be like, yesterday when i see am e dey lick orange and palm oil"

I no know say na goodbye him dey talk O

8. Ñø be everything be village people work

"How you go for job interview begin fight for socket to charge your phone with manager"

Uncle Why.....

9. You fit defeat me for maths and science

But in English you is going home

10. Nigeria education system no balance well o

poor man pikin na olodo rich man pikin na slow learner

11.The reason why men cheat is because the population of women is more than Men

No woman must be Left behind including you, yes you reading this...
I don't want to be start mentioning names oo

12.person die you post death took the wrong person

nah you be the right person.. ..

13. You are trying to go without reacting heaven is far from you 🤦‍
And also follow for hilarious jokes
LAUGH ABEG YOU DESERVE IT 1. Fowl 🦆wey my friend wan use give native doctor🤣🤣🤣🤣 Nkechi don use am cook fried rice😭😭😭 I go gist ona later, there is fire on the mountain now 🏃🏃🏃🏃🏃 2.If gøvernment see crūde oil for your house na them get am 🤣🤣🤣🤣😂☀️☀️☀️ But if they see igbo for your backyard na you get am😭😭😭 3. Nigeria education no balance at all 😂😂😂😂 secøndary school teachers they'll teach when you get to the university....😃😄😃😃😄 University Lecturers be like you must have come across this in your secondary school😍🤩🤔 4.lawyer defend you for fraud case finish😆 you still get mind run fake alert for am 🤣🤣 shaaaiiii uncle... Why😂😂😂 5. Favour no be say your boyfriend stingy oo😆😆 nah the girlfriends too plenty, before e reach your turn salary don finish😭😭😂😂 6.babalalo wey suppose stop rain for wedding, say na rain hold am for where he go buy material😂😂😂😂😂😭😭 7.when somebody dies Americans be like oh he's deâd😂😃 Nigerians be like, yesterday when i see am e dey lick orange and palm oil" I no know say na goodbye him dey talk O😭 8. Ñø be everything be village people work "How you go for job interview🧑‍🔧 begin fight for socket to charge your phone with manager" 😂 Uncle Why🙄.....🤣🤣 9. You fit defeat me for maths and science😄😃 But in English you is going home🤣🤣 10. Nigeria education system no balance well o😅😅😅 poor man pikin na olodo rich man pikin na slow learner🤣🤣😂 11.The reason why men cheat is because the population of women is more than Men🤣😅 No woman must be Left behind including you, yes you reading this...💚😂😂 I don't want to be start mentioning names oo🥱🥱 12.person die you post death took the wrong person😭 nah you be the right person.. .. 🤗🤗🤗 13. You are trying to go without reacting 🙄 heaven is far from you 😏🤦‍ And also follow 🙏👉 for hilarious jokes 🤣