Upgrade to Pro

I was on a bike that was moving to fast and dust was everywhere ME: oga bikeman dis dust to much na BIKEMAN: na so we see am oo ME: me wey dey back i dey complain how u take dey cope BIKEMAN: my brother na u get time to dey open eye ME: ehn