Upgrade to Pro

LETTER TO MY LANDLORD

Dear Able Landlord, It's me BOOHEMPIRE, the tenant you gave double quít notice the other day. I don finally pack. Yes! I pack today. But e get small cønfēssions wey I wan yarn you laidis:

1. Ireti your daughter don get belle! Yes you read that right, and na me give am belle... no vex!. The way e happen sef I no fit explain, e even shøck her sef... we no plan am like dis. You be my fellow man and I hope you understand say na acçid£ntal dísçharge... e fit happen to anybody, but I promise say e no go happen again. I for like be ur son-in-law but you're a bäd man. Yes!

2. Bingo your døg no lōss, na chop we chop am!
I know say dis one go shøck you pass bcoz we foll0w you search for am. No be only me chop bingo, we dey three. Me, your caretaker and one other hausa man. Oga LandLord, bingo sweet dīe!... I use am cōōk soup, cōok rice, cōok stew, even use am cōok beans. Omo! the døg get natural oil for body... And i know say you go dey plan to lay çúrse on me, the çúrse no go work, bcoz I pray before I chop am. I know say I bäd, but you see that your caretaker? na evíl man, him get liver collect the Liôn shar£ despite say na me bring up the idea... can you imagine?

3. Oga Landlord, I know say when you
return from your journey you go dey find your keke. The thing be say I sell am dis morning. Môney bin no too dey my hand and I suppose settle one or two agēnt for this new compound I wan park into, no too reason am.

The irōn cøndemned man bin dey price am 25k but I say nooo. How I go sell Keke wey still dey in good cøndition for 25k? e no good na.

So Las Las I come âdd ur wheelbarrow make everything be round figure. So the irōn cøndemned man come later pay me 30k for everything. Na the môney I use transport myself, and na from there I go take cōok soup when I reach.

I drop 2k under your door mat, so when you come you carry am hold body. E no good say I sell your property without dropping something, my conscience no go allow me rest.


MY GOOD AND AMIABLE FACEBØOK FAMILY WHAT'S YOUR OPINION ON THIS MATTÊR???

And Always remember to folløw me for more updates and daily BoohEmpire Diary
LETTER TO MY LANDLORD Dear Able Landlord, It's me BOOHEMPIRE, the tenant you gave double quít notice the other day. I don finally pack. Yes! I pack today. But e get small cønfēssions wey I wan yarn you laidis: 1. Ireti your daughter don get belle! Yes you read that right, and na me give am belle... no vex!. The way e happen sef I no fit explain, e even shøck her sef... we no plan am like dis. You be my fellow man and I hope you understand say na acçid£ntal dísçharge... e fit happen to anybody, but I promise say e no go happen again. I for like be ur son-in-law but you're a bäd man. Yes! 2. Bingo your døg no lōss, na chop we chop am! I know say dis one go shøck you pass bcoz we foll0w you search for am. No be only me chop bingo, we dey three. Me, your caretaker and one other hausa man. Oga LandLord, bingo sweet dīe!... I use am cōōk soup, cōok rice, cōok stew, even use am cōok beans. Omo! the døg get natural oil for body... And i know say you go dey plan to lay çúrse on me, the çúrse no go work, bcoz I pray before I chop am. I know say I bäd, but you see that your caretaker? na evíl man, him get liver collect the Liôn shar£ despite say na me bring up the idea... can you imagine? 3. Oga Landlord, I know say when you return from your journey you go dey find your keke. The thing be say I sell am dis morning. Môney bin no too dey my hand and I suppose settle one or two agēnt for this new compound I wan park into, no too reason am. The irōn cøndemned man bin dey price am 25k but I say nooo. How I go sell Keke wey still dey in good cøndition for 25k? e no good na. So Las Las I come âdd ur wheelbarrow make everything be round figure. So the irōn cøndemned man come later pay me 30k for everything. Na the môney I use transport myself, and na from there I go take cōok soup when I reach. I drop 2k under your door mat, so when you come you carry am hold body. E no good say I sell your property without dropping something, my conscience no go allow me rest. 😅😄🤩🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 MY GOOD AND AMIABLE FACEBØOK FAMILY WHAT'S YOUR OPINION ON THIS MATTÊR??? 🤔🤔🤔🤔🤔🤔 And Always remember to folløw me for more updates and daily 🙏👉 BoohEmpire Diary