If Kuroko People Talk Say Dem No Want Onogidi We Go Burn Am Down ~ Man Replies A Facebook User Over The Burning Of Masquerade Costume

"If Kuroko people talk say dem no want Onogidi we go burn am down and nothing go happen ๐Ÿ’ช๐Ÿฟ

If no be say una dey delusional and una heart dey blocked to accept the truth, these ones suppose teach una lesson say una masquerades no get power therefore, aren’t worthy of worship

No be till dem touch Onogidi before em do action na, em suppose see the small small gods dey suffer na

Touch the prophets/scriptures of Allah na and see how God will deal with you mercilessly

Mchew" – he wrote.
#ebiraicon
If Kuroko People Talk Say Dem No Want Onogidi We Go Burn Am Down ~ Man Replies A Facebook User Over The Burning Of Masquerade Costume "If Kuroko people talk say dem no want Onogidi we go burn am down and nothing go happen ๐Ÿ’ช๐Ÿฟ If no be say una dey delusional and una heart dey blocked to accept the truth, these ones suppose teach una lesson say una masquerades no get power therefore, aren’t worthy of worship๐Ÿ™Œ No be till dem touch Onogidi before em do action na, em suppose see the small small gods dey suffer na๐Ÿ˜€ Touch the prophets/scriptures of Allah na and see how God will deal with you mercilessly ๐Ÿ™„ Mchew" – he wrote. #ebiraicon
0 Comments ยท0 Shares ยท0 Reviews
Sponsored
Upgrade to Pro
Choose the Plan That's Right for You
Sponsored