Upgrade to Pro

1. Broke man dey act rich to impress, rich man dey act poor to test true love , everybody get big role to play
And they call poor man own fake life and rich man own disguise

2. 5 hours for family, na me dem use 4 hours advice

3. So your "forever is the deal" no fit do you urgent 2k??

4. I think married men needs uniform cause this ring is not working again

5. Your babe single na base on who ask her

6. I Told My Dad To Embrace His Mistakes
*
And He Hugged Me

7. If your boyfriend doesn't know John champion and Jim Beglin or Martin Taylor and Allen Smith
*
Forget it you are dating a lesbian

8. My Ex failed maths but she's good at measuring preek #Emmycool

9. Na from man house choir mistress come church .
*
"From handling mike to handling mic"

10. The only time some girls remember God na when dem dey moan "Oh my God"....

11. I post to laugh and forget stress, keep your seriousness and maturity for your family meetings

12. Na only “Send Aza” fit make me reply your text sha.. if not you go put question mark tire

13. Any girl wey no dey hørný for this weather get ınfėctıon🥹

Please follow me for more interesting daily jokes Emmy CoolEmmy Cool
1. Broke man dey act rich to impress, rich man dey act poor to test true love 🤣, everybody get big role to play And they call poor man own fake life and rich man own disguise🤕🤕 2. 5 hours for family, na me dem use 4 hours advice🙄🥺 3. So your "forever is the deal" no fit do you urgent 2k??🙄 4. I think married men needs uniform cause this ring is not working again 😞 5. Your babe single na base on who ask her😎 6. I Told My Dad To Embrace His Mistakes * And He Hugged Me😩😩 7. If your boyfriend doesn't know John champion and Jim Beglin or Martin Taylor and Allen Smith * Forget it you are dating a lesbian 😹😹💔 8. My Ex failed maths but she's good at measuring preek 📏😒😒😒😒#Emmycool 9. Na from man house choir mistress come church . * "From handling mike to handling mic"😒 10. The only time some girls remember God na when dem dey moan "Oh my God"....🌝 11. I post to laugh and forget stress, keep your seriousness and maturity for your family meetings🤝🤝 12. Na only “Send Aza” fit make me reply your text sha.. if not you go put question mark tire😑 13. Any girl wey no dey hørný for this weather get ınfėctıon🥹🤝 Please follow me for more interesting daily jokes 🙏👉 Emmy CoolEmmy Cool
Positive
1