My baby boy,my Mumu prince,my guy for life ,my bag of trouble the only guy wey sabi care for me ehhmy igala fowl,my personal werey,my gee wey no get sense my paddy
I love you my guy
Even if na insults you take wake me up today I h.ate you
The only person that we always disagree to disagree
My winch
My Mumu🥹
The alert was sweet ,the way you dey pamper me ehh,e be like say you want make I forgive kogi people
My gee thank you for being you, thank you for always making me smile, thank you for always checking up and sending me better money
I love you my goat Muhammed Abdulkebir Masterp
I hate you my fish Muhammed Abdulkebiru Omamone
Thank you for everything 🥹

My baby boy,my Mumu prince,my guy for life 💙,my bag of trouble 😘 the only guy wey sabi care for me ehh😊my igala fowl,my personal werey,my gee wey no get sense 😂my paddy 😘🥰🥰
I love you my guy💙💙💙
Even if na insults you take wake me up today I h.ate you 😭
The only person that we always disagree to disagree 😂😂
My winch 😭
My Mumu🥹
The alert was sweet 😘,the way you dey pamper me ehh,e be like say you want make I forgive kogi people 😂😂
My gee thank you for being you, thank you for always making me smile, thank you for always checking up and sending me better money 😘
I love you my goat Muhammed Abdulkebir Masterp
I hate you my fish Muhammed Abdulkebiru Omamone
Thank you for everything 🙏🥹
0 Comments
0 Shares
0 Reviews