
@Veryviralvid
24 Posts
13 Photos
0 Videos
Lives in Abakaliki
From Ebonyi
Male
11/03/2000
-
U go just dey watch person wey u sabi him f ups full time dey disrespect cuz say u neva touch am mk e mind no touch groundU go just dey watch person wey u sabi him f ups full time dey disrespect cuz say u neva touch am mk e mind no touch ground0 Comments ·0 Shares ·0 Reviews
-
No let them whine u o,,,all man sabi wetin e dey doNo let them whine u o,,,all man sabi wetin e dey do0 Comments ·0 Shares ·0 Reviews
-
E get reason why I no like relationship…e get why but no ask meE get reason why I no like relationship…e get why but no ask me 😒0 Comments ·0 Shares ·0 Reviews
-
Anybody wey allow village people jam am this T-pain period eh,,,,ur name will be “extra sorry sir”Anybody wey allow village people jam am this T-pain period eh,,,,ur name will be “extra sorry sir”0 Comments ·0 Shares ·0 Reviews
-
-
Omo… three sentences and my mouth dun dey pain me… if no be d way I take lick plate for night eh, I for still gist una smallOmo… three sentences and my mouth dun dey pain me… if no be d way I take lick plate for night eh, I for still gist una small🤭0 Comments ·0 Shares ·0 Reviews
-
I never use eyes see albino obituary before…Shey dem no dey kpai??I never use eyes see albino obituary before…Shey dem no dey kpai??0 Comments ·0 Shares ·0 Reviews
-
Omo e gat as person go take suffer for this country reach, to kpai go be like Christmas wey dey around d corner now 🫥🫥🫥Omo e gat as person go take suffer for this country reach, to kpai go be like Christmas wey dey around d corner now 🫥🫥🫥0 Comments ·0 Shares ·0 Reviews
-
When last did you have Lacasara and Gala ???When last did you have Lacasara and Gala ???0 Comments ·0 Shares ·0 Reviews
More Stories