Upgrade to Pro

  • If u see this post, this is a sign that you are wearing black trouser
    If u see this post, this is a sign that you are wearing black trouser 🙂
  • I shouted at my landlord yesterday. telling him in 2days, I will pack out of his dirty house.
    Normally u can't shout at ur landlord..
    So Wetin give me mind?...
    Na hamster ooo.
    Hamster dey cook, hamster dey cook, we dey wait make e done..
    We no know say na we be the food .

    Landlord ur boy is loyal, aswr I no try am again..
    Ahh he will not agree. Abi ma just carry my friend make him pretend as if him come to check on me, then when landlord comot outside, him go greet landlord tell am say him come to check on me then landlord go ask am say hope no problem, then he go tell landlord say I dey suffer from AMD (Abnormal Mental Disorder), say sometimes I go just dey misbehave dey talk anyhow..
    Then maybe landlord go think say na the reason why I shout for am yesterday.

    Yes na wetin I go do be that:
    I shouted at my landlord yesterday. telling him in 2days, I will pack out of his dirty house. Normally u can't shout at ur landlord.. So Wetin give me mind?... Na hamster ooo😭😭😭. Hamster dey cook, hamster dey cook, we dey wait make e done.. We no know say na we be the food 🤧. Landlord ur boy is loyal, aswr I no try am again.. Ahh he will not agree. Abi ma just carry my friend make him pretend as if him come to check on me, then when landlord comot outside, him go greet landlord tell am say him come to check on me then landlord go ask am say hope no problem, then he go tell landlord say I dey suffer from AMD (Abnormal Mental Disorder), say sometimes I go just dey misbehave dey talk anyhow.. Then maybe landlord go think say na the reason why I shout for am yesterday. Yes na wetin I go do be that:
  • Infinix Press (†)
    Not this (+)
    Sorry for other phones
    Infinix Press 👉 (†) Not this 👉(+) Sorry for other phones 📱 😅
  • Wife: I wish I was a newspaper so I would be in your hands all day.
    Husband: Really! but you probably did not realize that I am not reading the same newspaper each day! but a new one everyday

    Ooops
    Wife: I wish I was a newspaper so I would be in your hands all day. Husband: Really! but you probably did not realize that I am not reading the same newspaper each day! but a new one everyday Ooops
  • Never be ashamed of your mom
    Give her a green love
    Never be ashamed of your mom💖❤ Give her a green love💚